Twins Michelle and Lavinia Osbourne bin always get special connection. But wen Lavinia check email wey get di DNA test results she do inside, she bin dey fear well-well. She tok say, "maybe inside my ...