Since Nigeria goment announce say dem don comot hand from subsidy for petrol on 29 May, 2023 prices don almost triple for Nigeria and some West African kontris. Barely two days afta di swearing-in of ...